Loose Guard lyrics by KB

Verse1:(Mr Fink)
You start race no mean say you go finishi first oh
I know say I know say many people dey stress ohhhhh
Oluwa abeg make in sure for me
Because I get before no be property
Cunny man die cunny man bury am
E plenty for my area
Some depend on occupation
Some depend on education
Some na opportunity be their only solution
And you fit say me I local
Because I de sleep for gutter
Wetin I get na Em I offer
Monkey no dey born
Fowl

Chorus:
This Life no be wetin u think say in Be oh
Make u no go loose guard oh x2
This Life no be wetin u think say in Be oh
Meki nobody blind you x2

Verse2:(KB)
Everybody wan become a biggie man oh
Shebi u want to buy Benz oh
But my brother abegi make u no de follow man oh
I de pray I go get sense oh
People tell you say for life you no go make am
No go vex because this one na Moltivation
Blind man you fit cooku rice oh
And if you sin you go pay  de price oh
E Never tey make you realize oh
Say Ogbologbo no be open eyes oh
Many people de die oh
Maybe people de die oh
Nepa wey de light oh
Mosquito de bite oh
So make you sing along oh
When you don de hungry
When you don de tire
Den you go know say

Chorus
Life no be wetin you think say in Be
Make you no go loose Guard oh x2
This life no be wetin you think say in Be
Say Meki nobody blind you x2

Outro:
you fit talk to God oh
You fit talk to God oh
Say Sharma ley
Secure my way
x2
Imakwa nanyi genwemeri ndemeri

Ayeowemegi

Biggie man wey ur remedy

Ayeowemegi

Comments

Popular Posts